Oh God!!!!!! ds girl should just free me ds monday morng.A girl - TopicsExpress



          

Oh God!!!!!! ds girl should just free me ds monday morng.A girl sent me her JAMB registration number for me 2 check her result 4 her,and i send d score to her English -22 Commerce -20 Government -21 Economics -29 Aggregate - 92 She immediately called back in harsh tone which kin nonsense JAMB result dey do self? Dis no b my result nah. Y dem com put Agric 4 me wen I no take am! ....I then asked, Where Agric dey dia nah? and she said You no see say dem give me 92 for Agric? I don xplain tire,she just dey disturb me. abeg wetin i go tell her now? Oh_i_4got_to_greet_morning#
Posted on: Tue, 08 Jul 2014 05:33:17 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015