Prediction No Winner Announcement The match wey we been - TopicsExpress



          

Prediction No Winner Announcement The match wey we been advertise unto Prediction things between Gombe United vs Nembe City on Wednesday, come later take place on Thursday and the scoreline dey scary ooo. Gombe United 6 - 0 Nembe City As we check una comments, we see say nobody get the Prediction. E go take Octopus times two to get that Prediction. Tomorrow, we go advertise Bayelsa United vs Enyimba. Watch out for tomorrow, no dulling. Plenty plenty airtime dey for giveaway oo.
Posted on: Sat, 10 May 2014 20:49:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015