SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER. INTERNATIONAL - TopicsExpress



          

SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER. INTERNATIONAL GBWA!!! This information don dey studio since but we dey cook am make error for nor dey since but as e be so we nor get option as dis guy don cross Electric wire Internationally and from our studio we join NPF,Nigeria Federal Army,High Court and all individuals/groups wey e carry deir money run declare dis man under WANTED. Dis Man dey work for UBA Bank for Ogorode as Manager for more dan 4years now. Him name na Mr Wilson Igeh and nai be e facebook name. D wife na Pastor for Church Amazing former All state Bank. Dis man leave Zenith Bank for UBA as Chief Marketer, and e salary dey above N200,000 monthly. Yet he play many 419, resign & run with he family,after dem send somebody to come take over from am a day before e run,and as at wen e take off,na N900,000 nai dem notice say e dey lost under e nose,but wen e commot dat day,nai e pack e full family run leave Sapele from the House wey e don dey owe House rentage dey come since for Shell Road. *He move Flour Mill N17Million both from Coperative and usual Account. * Flour Mill Chief Security Officer Retired N4Million Plus. *Josephine Ejabena N500,000(Five hundred thousand). *He also play Mama Excel wey dem kidnap some months back. N400,000. *Winners Church Crudas Rd N300,000. *Him own church church Amazing money. Wen we reach dere today d Pastor don go House according to OMASAN OlololO wey be member of the church too. *E play one retiree woman, one million naira 1,000,000. *Some people N2.5Million Naira, 2.3Million Naira, 1.5Million Naira and even 10,000. UBA Bank get all d names of some of the people wey e play under deir nose. All d amount dey run 50Million Naira and na Erabaor street for Shell Rd, opp Shell flow station, for one Chevron man house nai e dey stay as Tenant. Him former Mtn number nai be dis 08039599941 and e BBM name na Wilson Igeh, also face book name. He get three children Two Boys & a Girl. He still get father, mother, Brothers & Sisters for dis town. We declare am wanted as e pack pipo money run think say na so e go take rich. We all for studio dey pray make e return d pipo money wey Bank nor go fit account for and make e come home becos we go accept am as prodigal son and also e wife and Children. IF U KNOW E WHERE ABOUT JUST ALERT US OR POLICE FOR A REASONABLE AMOUNT N2MILLION. GOD BLESS SAPELE. DIS NA D HUSBAND AND WIFE WEY DEY MOST WANTED FOR SAPELE AND INTERNATIONAL RIGHT NOW,AS NA THEM BE THE HIGHEST...... THEM THIEF ABI NA SMARTNESS? SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER.
Posted on: Sun, 27 Apr 2014 15:38:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015