SOME IGBO NAMES AND THEIR FUNNY DIRECT TRANSLATION!!! JUST FOR - TopicsExpress



          

SOME IGBO NAMES AND THEIR FUNNY DIRECT TRANSLATION!!! JUST FOR FUN Obiageri-if u come u chop. Uzoma-better road. Chiamaka- God dey fine. Somtochukwu-follow me bumper2bumper dey praise God. Chinonyerem- God abeg come dey my side. Ijeoma-safe journey. Enyinnaya-him papa friend. Nzubechukwu- God dey cut Nzu. Ugochukwu-God eagle. Kelechi-thank God. Ifeoma-better thing. Chinedu-na God dey lead. Obioma-sofri mind. Ogochukwu-God dash dash. Chima-God sabi. Obinna-papa mind. Uloma-ogbonge house. Onyeka-na who pass. Chituru-na God talk am. Chijioke-na God hold him share. Nnenna- mama papa. Ndukwe-life abeg gree. Anele-make we dey look look. Anayo-u too dey beg Uwazurike-make world sempe and take rest Akunaesiobike-money dey ginger mind, Chukwuebuka-God too BIG... lols!!! Add urs,
Posted on: Sun, 18 Aug 2013 05:57:40 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015