SPORTS MEDE MEDE:(PATRIOTS or RABELS) My people on the last - TopicsExpress



          

SPORTS MEDE MEDE:(PATRIOTS or RABELS) My people on the last count almost all the players for different African countries wey dey claim one anger or the other concerning how them national team coaches or FA dey treat dem, don all of a sudden dey change their mind to play for their countries. From Samuel EtoO to Kelvin Prince Boateng and players from Ivory Coast and even Senegal and Egypt. Watin una think about these players na PATRIOTISM abi dem just wan add World cup appearance to their C.V? Oya make we hear from una. Good Morning and welcome to a lovely language day on Sports Radio 889 Brila FM.
Posted on: Wed, 09 Oct 2013 06:09:38 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015