See wetin ASUU strike cause! Conversation between a Rat and - TopicsExpress



          

See wetin ASUU strike cause! Conversation between a Rat and a Student. Rat: (tiny voice) =-c Hello! Student: Hello, who am I speaking with? Rat: Na Boniface be dis,abi? Student: Yes, you are speaking with Boniface. Who is this please? Rat: So you no recognize my voice, abi? Na me your ROOM MATE! Student: You say what? Rat: Your room mate, Rat. I dey your room Now! Student: I beg your pardon. Rat: Which kain yeye beg u dey beg? /I say I dey your room. I neva chop since. You comot since 3 months ago. I check dat place wey you dey put food, I no see anything. I check kitchen, nothing. I even check your fridge self, no single food for there. E be like say you wan kill me, abi? No problem. I just say make I let you know say that your file wey dey inside your wardrobe wey dem write University Of Benin,Benin City I don chop the "Benin" comot, remaining only University, Of. Make I see the one wey u go take do CLEARANCE useless girl
Posted on: Fri, 20 Sep 2013 09:15:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015