Since asuu started strike, I av nt seen girls dps in hotels and - TopicsExpress



          

Since asuu started strike, I av nt seen girls dps in hotels and classy cars of 2013 that their father cannot even buy. No more ph loading, abuja on point, lasgidi on my mind, paris is the best place for your shopping, calaber was fun . Lol everybodi dey ouse dey learn hairdressing, tailor lmao. Una neva see anitin , snap pictures for ur ouse nw or ur papa flat boot benz 1989 model make we see.....lol. No money for brazilian hair , they ar nw on lowcut=)). No more shawarma na bonz dem dey chew nw. Una neva cc anitin xmas don reach oooo. Nigerian university girls #haaachu
Posted on: Thu, 21 Nov 2013 12:44:34 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015