Since way dem band bike fROM benin city... come see - TopicsExpress



          

Since way dem band bike fROM benin city... come see slabing...Slabas club OF Naija NA BENIN DEM DEY OO... na now we no say fyne girls still dey slaB nd DEY sweat....dem no dey too much form again...see as dem dey full street..... guys u tell to start toasting ..lolzz.. THEY YOUTH REPORTED TO MI SAYING ^^TO GO TO CLUB NOW . HE BELIK DA ROUT TO LYBIA...AHAHAHAHA.... GOD HELP MY SWT ND LOVELY PIPO IN BENIN CITY OOOO OSALOBUA DEY CONFIRM SHAAA
Posted on: Thu, 20 Jun 2013 01:25:11 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015