Some lyrical WAFARIAN Questions for NaiJA ARTIST/ 1. i feel like - TopicsExpress



          

Some lyrical WAFARIAN Questions for NaiJA ARTIST/ 1. i feel like am on top the world flying by MI - You na wizard 2. Scatter the place by 2 face - Him na tout 3. Oleku by ice prince - Hey..Ona Eku or 4. Alomo by Eriga - NA you drink pass 5. Wash wash by Eldee - Carwash don finish 6. send you by faze alone - the person wey you won send so na text 7. Beef by MI - you won come dey tell us say you don shop beef now abbi 8. Thank you by Choc City - Tank you too my brodas but eh why you dey tank me now 9. Overkilling this by Djinee - Broda are you a murderer 10. Kpokpotikpo by Faze alone - Igboo don finish for market 11. Burst dem head by Richy weezy - How many you go fit burst for more, contact RW by this number: I AM 2 BLESSED 2 B STRESSED God bles you all.
Posted on: Sat, 27 Jul 2013 09:15:24 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015