This little joke swam into my mind and I decided to share... U - TopicsExpress



          

This little joke swam into my mind and I decided to share... U know somtyms we go dey broke for haus like dis no money to even buy sweet n chewing gum, u go jst waka see recharge card for ground, next tin u grab ur fone load am sharp sharp com drop am back to dsame spot "gbam!" b4 anyoda pesin will see u; mayb d rightful owner. For ur mind u don use sharp guy way rechrge abi? But what if MTN come update their system sotee if person dey try recharge with card wey anoda pesin don use, d user number go jst appear...(We are sorry to inform u dat dis card has been used by 07030900346)...e com b say na popsy card u load!..yawa don gas b dat, infact nke gi okpome! If na my coal city friends
Posted on: Wed, 24 Jul 2013 08:26:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015