Today Was My Funniest Bank Experience Na wa ooO!! Peopl make una - TopicsExpress



          

Today Was My Funniest Bank Experience Na wa ooO!! Peopl make una judge me dis case ooo, One. Ilorin Yoruba guy Go bank collect ATM And start fighting costomer care representative When the manager comedown And ask him say wetin happen He now started crying say Why dem go give am ATM wey dem neva laminate People now started laffin hhahahahahahahahahah E no reach 5 minutes Same case same bank Hausa man won enter bank he remove his shoe n hold it for his hand Dem ask am make Him put on Him shoe My Aboki man com say "Walai me i nodey wear am 4 shoe Enter house wey get am 4 A.C"!!!!!! I No Fit Laugh Abeg Una Goodo Goodo Afternoon.
Posted on: Tue, 02 Jul 2013 14:40:06 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015