Today na the first sunday of october and december nor far again e - TopicsExpress



          

Today na the first sunday of october and december nor far again e short like aki and pawpaw so as we dey for the month so i pray make baba Oghene(God) protect us from debolo(evil) and make e use Him angels take guide us and everything wey we go do, make the angels ever dey watchful make dem destroy anything wey devil and him angels dey plan for our lives and make baba Oghene(God) bless us ,our guys and family, as from now on favour of baba Oghene(God) go locate us for any where we dey and baba Oghene(God) go bless everything wey we dey do.......... i beg make we nor dey greedy with this pray make we share and like am And if you believe say baba Oghene(God) go do am like that for you make you say Amen
Posted on: Sun, 06 Oct 2013 08:10:21 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015