Two razz guys stop me & my guy one evening, omo, dem say make we - TopicsExpress



          

Two razz guys stop me & my guy one evening, omo, dem say make we help dem cari dose mata pass kpor kpor domot, den me & osigie go share 50k. The moni small sha bt e enta my eye. Based on say dose guys razz, kpor kpor 4 suspect dem once, bt as me & osigie pass dere kpor kpor observe bt dem no stop us. So as we reach one koro nai we stop wait 4 dose guys. Wen dey finally reach where we dey, one of dem draw gun come out say make we move, omo na dat day i knw say i sabi run. . .
Posted on: Sun, 18 Aug 2013 07:43:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015