U used blackberry to oppress now everybody has a - TopicsExpress



          

U used blackberry to oppress now everybody has a BlackBerry. *You used ur Camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. *Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for buka, *B4 u dey use ur ipad dey swag... now ipad na heavy load to carry comot house, *B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway.No material is worth showing off with pride,but with Thanks lets appreciate the Lord of host and for every gift,material,physical and even spiritual,pls Say Thank You Jesus.its saturday happy weekend pals.
Posted on: Sat, 27 Sep 2014 05:49:53 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015