Uju Chete: Guys wey dey always brag about their Hustle, you - TopicsExpress



          

Uju Chete: Guys wey dey always brag about their Hustle, you hustle reach Judas?. That guy sold Jesus. Mehn # Hustle of life . Ugly girls getting married every Saturday, the pretty ones will be buying ASO EBI, looking glamorous in the wedding pictures, waiting for Dangotes son. Shout out to all the girls who feel they need to wash noodles before cooking it. I respect your Hygiene. I bet Messages from mobile operators in 2050 will say DEAR CUSTOMERS, GET YOUR WIFE PREGNANT TODAY WITHOUT STRUGGLE, SMS CHILD TO 12345 You are 20years and dating a 52year old man and then you call him your Baby, is he your baby or ancestor ? SMH, your matter dey Shiloh. One good thing about been ugly. At least you would be least considered for rituals. Dem no dey use JUJU do JUJU na! You dey snap Facebook pictures for another person Hummer, dont worry Honey when thieves go find you come, dem go nack you Hammer. At the age of 40, you still dey your Mama House dey drag Head of fish with your siblings...... Chai! The witch wey dey your village carry your picture dey fan herself, Abi na devil dey dance COUP DECALE with your destiny. You be housemaid and you dey sing IM THE BOSS BY RICK ROSS Mehn you get case for C.A.C You are a first class graduate at 40years without any job and you dey follow Lil Wayne dey sing I AINT GOT NO WORRIES. My Dear, even the devil is weeping for you. Opportunity knocks but once. If you hear a 2nd knock, My Brother/My Sister, check well, na Jehovah witness. Happy Sunday yall
Posted on: Sun, 25 May 2014 18:27:29 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015