Una good afternoon my people...the way some people take like money - TopicsExpress



          

Una good afternoon my people...the way some people take like money for dis life eh I swear if to say money na death 70%of our people no mind die leave their children..our people say to make prick rise no be by power but by mind...na our people still talk am say a house wll take you xo long to build but it will take you just one day to destroy..one of our brother wey he name na thankGod was arrested few hours ago for sapele water side accordin to the information we gather thankGod hold person money for a long time com run but as our elders dem talk no mata how faster u can run u most surely get tired one day and na were u go say u for wn rest na there hand go take touch u mr thankGod I know say u neva enter police cell b4 but I wish safer journey
Posted on: Wed, 09 Oct 2013 12:41:55 +0000

Trending Topics



style="margin-left:0px; min-height:30px;"> এক ক্লিকেই
medicine viagra for women
Dan. 7:22-: It did this until the Ancient One, who has lived for

Recently Viewed Topics




© 2015