WAEC examination, Oßilat was asked to complete the following: 1) - TopicsExpress



          

WAEC examination, Oßilat was asked to complete the following: 1) He who fights n run away? Oßilat: e don surrender be dat na, na fear catch am.� 2) A rolling stone? Oßilat: No fit just dey roll, na person push am.� 3) He who lives in a glass house? Oßilat: Na rich politician e go be.� 4) A stitch in time? Oßilat: dey prevent further tear tear.� 5) Birds of d same feather? Oßilat: Na d same mama born them.� 6) One good turn? Oßilat: Na correct power steering fit do am.� 7) A bird in hand? Oßilat: Wetin e wan be again if no be barbeque. Dem plenty for chicken republic.� 8) Half bread is better than? Oßilat: Puff puff, buns or garri without sugar.� 9) A journey of a thousand miles? Oßilat: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje?� 10) He who laughs last? Oßilat: Get brain problem. Make dem examine am becos na begining of madness be dat.� 11) A patient dog? Oßilat: Na hunger go kill am.� 12) All work and no play? Oßilat: Na bank job be dat bros.� 13) Once beaten? Oßilat: Naa revenge go follow b dat.� 14) A fool at forty? Oßilat: U never see Naija own, ours starts @ 50.� 15) A friend in need? Oßilat: Na parasite b dat. 16) Slow and steady... Oßilat: walahi na last u go carry.
Posted on: Mon, 24 Jun 2013 11:41:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015