Waow cant believe ive stayed at home for four months and its still - TopicsExpress



          

Waow cant believe ive stayed at home for four months and its still counting ....I miss (those security men wey dey feel lik say dm be JTF )Mehn...it hasnt been easy,I miss CONVOCATION ARENA (wey Humanities and Education students dey sit down look who dress well and who no dress well come school)I miss MAMA ABUJA ( kai! That woman food no be here @fair prices sef)I miss NIGHT CLASS (guys toasting,girls agreeing,thieves thiefing,90% sleepingI miss Humanities and Basic Unit o (where boys dey always go find LCS and Basic chicks)I miss D n D and Melly Chicken (where Ofrima girls ready buy only 1 coke sit down press fone 4 2hours)Hmmmmm.....cant imagine, no more early morning classes?no fixed classes and no test, I miss them all,(those my lecturers wey dey teach like say na dem get my head for me,com dey giv assignment like die!.....I miss dem too.I miss the bus Conductors o ( wey no dey ever get change once dem drop u for Abuja OR CHOBA PARK ..Eheeiiii...!!!RUSHING OF BUS!...I miss u oh(Ive forgotten my running and high jump skills, no UNIPORT bus to practice dem again)I miss Aluu oo! Pritaso and Hilton 2 Ajebo chicks, Sunnas (where Aluu girls ready whr bump short come buy N200 food, yet na dem form pass)I miss Denross Guys; Igbo and Sk centre! I miss those Hilton2 boys sitting in front of Abu shade I miss UNIPORT LIBRARY (while you dey concerntrate on your books,other students dey concerntrate on your bag)I miss SOLUTION TREE(Relaxation spot for those wey no dey attend classes) I miss those photographers; wey tink say na evryday I go dey snap passportI miss that short calabar pastor with big shoe and radio wey dy preach for choba junction, e can dance eeehn! I miss dem all babes,secret admirers,lover boys,aristo gals,&loved ones....I miss sitting at the faculty, class blocks,strolling around campus,quarelling,and gossipping....I miss the ALUTA SPIRIT...I miss UNIPORT...proudly a Unique Student...happy Sunday
Posted on: Sun, 03 Nov 2013 16:41:57 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015