Wazobia FM shared the following link and had this to say about - TopicsExpress



          

Wazobia FM shared the following link and had this to say about it: 99.5 WAZOBIA FM ABUJA: Tori For Town: Gist don dey ground now for inside Lagos State for men wey sabi turn dem women to punching bag. Lagos State don do new law wey dem call Domestic Violence Law wen dem talk say if u beat ur wife u go get jail sentence. According Deputy Governor of Lagos State, Hon. Joke Orelope-Adefulire, she talk say the Domest...
Posted on: Tue, 06 Aug 2013 06:21:15 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015