Where is. Jet Li, - TopicsExpress



          

Where is. Jet Li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Damme, Spider Man, Super Man,Hellboy? Na inside film dem go dey show stunt.Dem hear sey Boko Haram don kidnap some girls o... Dem lego for one corner like sey d tin pass film... Especially dat Jet Li & Jackie Chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers at one spot. Van damme kuma go de douche bullets like spirit. Make dem come storm sambisa mo see nah.
Posted on: Tue, 20 May 2014 17:05:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015