Why cant everyone just shut up their mouths until feb 14 2015. Abi - TopicsExpress



          

Why cant everyone just shut up their mouths until feb 14 2015. Abi God don punish all of una wey nor wan make people get peace for facebook again? Everyday Ω̴̩α either GEJ this or Buhari dat. I nor wan leave this group but seriously Дℓℓ these useless post abt GEJ and Buhari don too full my profile. Wetin happen Ω̴̩α? Why una wan kill unaself bcos of one Bastard wey dem dey call Jonathan and that other Aboki wey them dey call Buhari. Some of una wey dey behave like animals for here never chop since morning and una dey here dey use GEJ and Buhari mata dey disturb people profile. Abi Ogun wan kill all of una plus GEJ and Buhari? All those girls still dey inside Sambisa forest o. Some Idiot still dey carry signboard wey dem write #BringBackOurGirls. Shey una nor know road to Sambisa Forest? Why e be say Ω̴̩α only mouth and facebook una take dey fight for this country sef? If U̶̲̥̅̊ go Falomo roundabout now U̶̲̥̅̊ go see plenty signboard of #BringBackOurGirls, shey Ω̴̩α Falomo roundabout Shekau dey stay ni? Abi una nor get eye ni? Pretenders too much for this country I swear. See Doyin Okupe and Reuben Abati, I swear anywhere I see dem I go slap dem forget say them be my senior. Lai Mohammed, if them born U̶̲̥̅̊ well make U̶̲̥̅̊ come Warri, U̶̲̥̅̊ don die be dat. APC or PDP, all of una nor go die better. Una own Ω̴̩α to dey blame each other for wetin dey happen. I swear I go burn my voters card today. If care is not taken, me I go turn to Boko Haram and my own go worst pass Shekau own. Shekau Ω̴̩α fool. Well nor be him fault. If nor be say Ω̴̩α Politicians dey use them, he suppose know say Ω̴̩α places like Maitama or Asokoro he suppose dey go throw him bomb. He for dey go places like government house and Дℓℓ the places wey all those APC and PDP armed robbers dey dey. Make una pray make I nor vex o. I be original Warri Boy o. If I provoke Area go scatter o. Дℓℓ dat one wey Tompolo and Asari Dokubo dey do Ω̴̩α for their pocket. Na wetin dem go chop them dey fine. I know say Asari Dokubo go soon die. Maybe Ω̴̩α me go kill am sef bcos he nor get any better thing to do or talk for this country. Anybody wey nor get wetin he wan do for nigeria to better, dat person suppose die. The thing don reach me for neck. Today APC, tomorrow PDP. Who mess am? Na PDP. PDP say na APC. APC say nor worry I go find out who mess am. How come una know how PDP take dey spoil Nigeria and most of una Ω̴̩α former members of PDP? Ogun go kill all of una. GOD! Which kine country be dis? I don tire for Nigeria o GOD? Thief too plenty. Ah ah. Even me sef I dey suspect myself.
Posted on: Fri, 26 Dec 2014 15:04:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015