You pay your babe wey dey university school fees and yet u never - TopicsExpress



          

You pay your babe wey dey university school fees and yet u never write JAMB, u be scholarship board? •U are 18yrs and ur sugardaddy is 70yrs old and u stil dey call him BABY, my sister he should be ur ANCESTOR. •Your babe is licking icecream... ure drinking pure water...pls guy Are u diabetic? •U claim say u eat rice and stew, but u come vomit fufu and egwusi soup. Omo u be magician? •few days to ur weddin, u stil dey wonda if e be d ryt man or woman, my dear are u a learner? *u dey read dis post and u no gree laff, abeg u be WITCH?, HAPPY SUNDAY MY DEAR FANS!!!
Posted on: Sat, 08 Mar 2014 23:49:19 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015