You used blackberry to oppress now everybody has a - TopicsExpress



          

You used blackberry to oppress now everybody has a BlackBerry. *You used your Camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. *Before you dey use your plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball forroadside shops/bar. *Before you dey use your ipad dey swag... now ipad na heavy load to carry comot for house. *Before you go dey use brazillian hair dey form big girl for campus and street, secondary skul student don dey wear am troway. *Before you dey go vacation for Uk dey talk pass Yourself, now boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream. BOTTOM LINE: No dey over do like say that thing no go reach another person hand, All na vanity, e dey fade like Aba Jean.. No forget say tortoise car na big man motor before o..! Notin wey come wey no get expiring date, even the life you have na borrow you borrow am.. Humility remains the best choice!!!. #Prinze
Posted on: Sun, 21 Sep 2014 13:05:24 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015