hun hun**i can c everytin lookin vice versa in Nigeria, na for - TopicsExpress



          

hun hun**i can c everytin lookin vice versa in Nigeria, na for naija police go dy pass on d road wit deir trumpet n ofcos citizens wit deir own vehicles av to shift or stop for dem to pas, irrespective of hw ur vehicles luk like bur wen big boys dy operate on d road or in a bank, police wil shift for dem or hide somewher til dy go. is it nt vice versa? k luk at dis, if yyu steal 5 naira for naija, u wil go to jail bur wen politicians kip millions, den go pay fine of half of d moni, no b so it be? if yu go skul, govt go advice yu to go into farming afta yr of ur service, if yu no go skul dy wil advice .parent to send student to skul dat dy we ar d leaders of 2mao. naso? abeg remind me more of our vice versa in Naija. dnt spoil d fun bcos we ar d leaders of 2mao as dy use to say, bur we dnt knw wen 2mao go cme o
Posted on: Wed, 02 Oct 2013 15:43:47 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015