my pipo i grit una,4 dis lyf e gd 2no pple ohh..infact,e gd 2 dey - TopicsExpress



          

my pipo i grit una,4 dis lyf e gd 2no pple ohh..infact,e gd 2 dey nice 2d pple u no,..c as pple de pray n contribute 15m 4 OJB jus cos him no pple n pple no am..bt evryday chldren r dyin of siknez n hunga unda d bridge cos dem no no pple wey go com to dia rescue..dem say cow wey no gt tail na God de posue fly for am ,so papa God na u we no ohh,n i de beg u to rememba those of us wey nid hlp bt no fit gt am cos we no no pple,xpecialy those childrn unda bridge..i no say u no forgt ohh,bt i jus de tel u ohh,no vx ohh..lolzz..May God blez us evryone,d gd n d bad,d hapy n d sad,d rich n d poor..Amen
Posted on: Tue, 02 Jul 2013 13:04:06 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015