1. U buy egg roll N150, I buy buns N20 boiled egg N30 makin N50 - TopicsExpress



          

1. U buy egg roll N150, I buy buns N20 boiled egg N30 makin N50 all na d same #money cannot waste 2. U buy 5 alive N300, I buy orange n tangerine N150, my own na natural #money cannot waste. 3. Nepa cut ur lyt, u pay N1000 4 reconection fee shap shap, I wait make 9t I cari ladder take fix d wire bak #money cannot waste. 4. U buy milo, peak n sugar, I buy cowbell chocolate wey don get evri evri all na d same #money cannot waste. 5. U pay 5k go wach p.square show, I buy pirated cd wach n sing along #money cannot waste. 6. U pay 1000 for cinema, buy pop corn 500, I buy 80 in 1 dvd wit N50 pop corn dey my hoz dey wach, I enjoy pass u #money cannot waste. 7. U buy red bull N400 2 bcom activ, i buy paraga N20 n bcom super activ #money cannot waste. 8. U go club 4 victoria island, buy hennessey 40k, I enta joint 4 ma area buy alomo N200 all na highness #money cannot waste Abeg abeg! Al na d same......hav a 9c week fellaz
Posted on: Mon, 10 Jun 2013 10:00:02 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015