1. U collect babe number u use chick store em. Shey en mama na - TopicsExpress



          

1. U collect babe number u use chick store em. Shey en mama na fowl?:> 2. U buy suya ur woman chop all the meat finish u con dey smile dey chop the onion, u be vegetarian?/:) 3. U dey wit ur guy & u dey recieve diff kinds of phone calls every 5 min, yet u dey claim say u no dey cheat on ur guy. My sista, u be MTN customer care agent?=)] 4. U ask a girl for what she wants, she tells you money and you are angry. Were you expecting her to say wisdom & understanding?!-) 5. U dey carry ur girlfriend go club, after U̶̲̥̅̊ marry her finish U̶̲̥̅̊ want stop her frm goin to club. My broda U̶̲̥̅̊ think say miracle fit happen?:x 6. Ur mates pay complete fare, sit down comfortably 4 bus, u pay half dey stand n smile. Bros u b usher?8-| 7. Ur gafrnd dumps u for a rich man u say she b golddiga bt ur sister do d same to anoda guy, u giv testimony for Church, sey na grace of God. Bros park well>:/ 8. Since last 2 weeks, PHCN never remember ur street n una no get common Tiger gen, yet u come my house still dey borrow Jackie Chan film from me...bros na PHCN office u wan go watch am?>=) 9. Ur babe get F9 parallel for WAEC, she still dey ask for Brazilian Hair of #150.000 . Were she wan fix am?, ontop that coconut head?X-o 10 U have 8 tribal marks, stretch marks scattered all ova ur body yet u still want a tattoo...ah! my friend u be zebra:( 11. U are 6 feet tall, u still com wear 6 inches high heel shoe...se u wan whisper to God?|:o| 12. U dey snap inside different type of cars yet u expect ur man to believe u are not cheatin..aunty, u be mechanic?:| 13. U gather different gals picture for ur fone & yet u xpect ur gal to believe u are not cheatin.. uncle, u be photographer? *pic*8-| 14. He gave u an engagement ring for over five years, e never marry u, my dear u be lord of d rings?............ # STILONDMATTER
Posted on: Sun, 04 Jan 2015 15:15:31 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015