1) WAEC: once beaten? ME : na revange go follow b dat. 2) WAEC: - TopicsExpress



          

1) WAEC: once beaten? ME : na revange go follow b dat. 2) WAEC: a journey of a thousand miles? ME : na d person wahala b dat, na y e no enter taxi jeje. 3) WAEC: he who laugh last? ME : get brain problem, make dem examine am bcos na begining of madness b dat. 4) WAEC: a patient dog? ME : na hunger go kill am. 5) WAEC: a rolling stone? ME : no fit just dey roll dey go na person go push am. 6) WAEC: he who lives in a glass house? ME : na rich politician e go b. 7) WAEC: half a loaf is better than? ME : beans and gari, soaking without suger. 8) WAEC: a fool at fourty ME : i never see 4 naija, our own dey start at 50. {Watin b my score}
Posted on: Wed, 27 Aug 2014 11:28:37 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015