A PLACE OF EXECUTION. Chai, Chai,Chai! diz orphan small rats wey I - TopicsExpress



          

A PLACE OF EXECUTION. Chai, Chai,Chai! diz orphan small rats wey I left alone to roam my room freely coz of my generosity spirit and indulgence don finish me. Yee, e gbami! Tani mo se? Dem don chop out part of my favourite novels: Olowolayemo by Femi Jeboda, Kuye by J.F Odunjo, The Bottled Leopard by Chukwuemeka Ike, The Vulture is a Patient Bird by James Hadley Chase, Bloodline by Sidney Sheldon, Pelican Brief by John Grisham. Today is the day of reckoning, I must shares their bloods, give me Indocide, Gamalin 20 join Rat-trap. Abi make I leave dem ni coz diaris God watching me? But if they come chop finish all diz plenty novels in my Ghana must go bags nko? Wetin my unborn pikin go inherit frm me? Na to start buying anoda book be dat o, in diz rebase and rebate economy time. Funmilola calm down, O ba ni, ko ti baje, I must do something. Happy Sunday Friends, av a lovely Week ahead!
Posted on: Sun, 18 May 2014 12:45:59 +0000

Trending Topics



n-height:30px;">
We are an Active Lifestyle Club looking for YOUNG and DYNAMIC

Recently Viewed Topics




© 2015