AKPOS THE HOUSE BOY One day madam decided 2 surprise her - TopicsExpress



          

AKPOS THE HOUSE BOY One day madam decided 2 surprise her husband she took all day to bake a cake in the shape of a big HEART with the help of the Akpos. Akpos asked madam what the shape meant and she simply said LOVE. husband came back shouting at the Akpos who he met sleeping. husband: will u get up now! Stupid boy what hv u bn doing since morning? Akpos: oga no vex abeg. Me & madam dey make LOVE since morning na just now now we finish I say make I lie down rest small. The man fainted. One word for Akpos
Posted on: Wed, 13 Nov 2013 16:42:35 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015