ALL DIS GAT TO STOP -When paracetamol does their advert de show - TopicsExpress



          

ALL DIS GAT TO STOP -When paracetamol does their advert de show us a woman gvn ah spouse d tablet to use -When dettol does deirz de show us hw a guy wax takin ix bat in d btr0m wt it -When OMO detergent does theirz de shws us a boi battling wt dirty clothe and hw ix mum wsh d clothe wt OMO whtz d hell ix apunin to EXtra pad[always} and Condom[ruf rider} e.t.c na evry de we de buy dem stl den nvr shows us whr bot ar going.. Extra only show us secondary schl gal rolin on bed wt sum gals singin on d field.n0 b dat 1 we wnt, we wan c wey our money dey entr. Condom only shnw us protect ur self HIV ix real. Abeg wetin cosgn us wt dat if hiv real na em sabi if em no real make e go vex.. Wht we ar afta ix dat shows us whr bt are Going. #Olainukan#
Posted on: Wed, 17 Jul 2013 16:55:44 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015