Akpos: Hello maleee Mum: Akpos that meat & fish don - TopicsExpress



          

Akpos: Hello maleee Mum: Akpos that meat & fish don boil? Akpos: Yes oo malee Mum: Abeg implicate salt & maggi, attach oil, pepper & sentence the crayfish and other small small fish dem to death ....then involve the leaves ...after 10 mins, discharge the pot from fire. You dey hear me so? Akpos: yes malee ...shuoo, this food go good to download with Eba o! Mum: No worry, i don already detain some fufu for cooler... when time reach we go grant amnesty!! ONE WORD FOR MAMA AND PIKIN????
Posted on: Sat, 25 Jan 2014 08:33:42 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015