Attention: On top the contractors wey abandon different projects - TopicsExpress



          

Attention: On top the contractors wey abandon different projects for Kaduna State, abeg make una spread the word, na wetin una go do be dis: 1. Get the name of the contractor and address plus phone number(s) 2. Make una write in the name of the area wey una dey represent with address, phone numbers, email, etc. 3. Direct the letter to: i. Ministry Of Works, Kaduna State ii. COPY-Public Complaints Commission (wey dey Yakubu Gowon Way, Kaduna.) iii. COPY-Oga Jeje (RADION NIGERIA, 7, Yakubu Gowon Way, Kaduna.) Incase you want further clarification(s), abeg call 08028126704. Thank you! Mr. JEJE
Posted on: Thu, 25 Jul 2013 09:17:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015