But why 4 crying out loud,some people go just dey beef person wey - TopicsExpress



          

But why 4 crying out loud,some people go just dey beef person wey dem no even know or never see before? Come beefers,una get common sense at all??*smh*......person post,u vex,then start 2dey beef d person,abeg shei dem dey vex 4 air againnn??facebookers,make una upgrade una brain abeg. If wetin my post talk,u be victim,u just get one option and dat is"Change ur wayssss"....shuooo lunatic dey beef person and u 4get say d person know say u be proper lunatic and a Nit-Wit..*zooming off with my keke napep,no brake,no horn*..
Posted on: Sat, 20 Jul 2013 21:53:24 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015