*COPIED* E b lik say latest version of Mosquito don comot, - TopicsExpress



          

*COPIED* E b lik say latest version of Mosquito don comot, miniaturized nd below re sm of its features : ¤ helicopter sound ¤ syringe(not probosis) abt 5Litrs capacity ¤ heat generator ¤ slap genertor ¤ vex generator ¤ has high lvl security clearance wit PHCN/NEPA contrl room. So dia cn swich off light anytime dey want to work. ¤ high escape velocity ¤ inbuilt laboratory ¤ wireles blood transfer to dia database. ¤ inbuilt GPS locator for easy communication amng each oda especialy wen d blood is fresh n plenty,dey wuld nid assistance . ¤ beta team work ¤ folow com juju wey dem dey use penetrate even if u cover ursef wit blanket...nd many more...
Posted on: Mon, 30 Sep 2013 09:23:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015