Conductor asked one of his passengers:wey urmoney?Passenger replied: I b staff.Condoctor queried:which kind staff u b?-u b police? No!-u b soldier? No! -u b navy? No!-u b air force? No?So wetin u be now! Abeg pay ur money!D passnger replied: i b boko haram!All d passngers shouted: WHAAT!!!conductor u dey mad? Oga boko sorry sir, abeg no vex,we go pay 4 u sir.Everybdy screamed DRIVER NEXT JUNCTION.Driver said e be like na here i go drop too!=D =)) :D
Posted on: Thu, 06 Mar 2014 05:58:41 +0000