Conversation between a Rat and Man: Rat: (with tiny - TopicsExpress



          

Conversation between a Rat and Man: Rat: (with tiny voice) hello. Man: hello, who am I speaking wit? Rat: na Mr John be dis abi? Man: yes u are speaking wit Mr John, who is dis. pls? Rat: so u no recognise my voice abi? Na me ur room mate. Man: u say what?. Rat: ur room mate Rat. I dey ur room now.. Man: i beg ur pardon? Rat: which yeye beg u dey beg. i never chop since yesterday wey u waka comot. I check that place wey u dey put food i no si anything. I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kili me abi. No problem, i jux say make i let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write UNIVERSITY OF GHANA. i don eat d "UNIVER" comot. Remaining "SITY" OF GHANA.Let me see which work u go take"SITY" Of Ghana find.
Posted on: Thu, 15 Aug 2013 17:53:19 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015