Dear Jet Li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dam, Spider - TopicsExpress



          

Dear Jet Li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dam, Spider man Super man, Steven Seagal, El Boi, Captain America, Denzel Washington Jack Bauer. Na only inside film una go dey show stunt? You no hear sey Hoko Haram don kidnap some girls o... Una dey lugo for corner like sey you no hear. Especially dat Jet Li & Jackie Chan wey fit beat 500 people wt bathroom slippers @ 1 spot Ti won ba tun bi iya yin re, kie tun shey filmu kankan jade.. #copied
Posted on: Tue, 20 May 2014 04:19:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015