Dear Jet Li Jackie Chan James Bond 007 Van Dam Spider - TopicsExpress



          

Dear Jet Li Jackie Chan James Bond 007 Van Dam Spider man Super man Steven Seagal El Boi and jack Bauer Na inside film dem go dey show stunt Dem hear sey Hoko Haram don kidnap some girls o... Dem lugo for corner like sey dem no hear. Especially dat Jet Li & Jackie Chan wey fit beat 500 people wt bathroom slippers @ 1 spot n dat jack Bauer Wey fit enter white house n terrorist camp as him lyk Ti won ba tun bi iya yin re, kie tun shey filmu were kan jade...
Posted on: Wed, 21 May 2014 05:12:21 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015