Due 2 Ebola virus,gals no lnger hug dia guys,d highest dey gv - TopicsExpress



          

Due 2 Ebola virus,gals no lnger hug dia guys,d highest dey gv nwadays is 45 instead of 360.Men are nw afraid of shakin dia fellow men instead dey throway salute like sojas(na dia faults?).Pple nw wear lng sleeves,sweaters,headcovers while enterin cabucabu no mata hw hot d weather is (lol naija don turn Europe o).Neighbours nd family members nw turn suspect at d slightest sign of illness.D one wey make me fear na d one wey my neighbour rush go call healthcare officer bcos sey I sneeze two times 2day.You take a gal out 4 diner,drive her back 2 her house,walk her 2 her doorstep,she leaves u, walks 2 her door,open it,waves at u nd throw a gudnite kiss@u (if u like catch am).Police no lnger arest pple by demselves again u arest urself if u comit any crime u handcuf urself nd enter cell urself lwkmd as 4 me I wan 2 start dresin like spider man 2 avoid body contact God knw sey no b my time yt,yoruba nw add one greetin 2 dia greetin eku Ebola o nd me I go dey ansa eku back 2 d sender ooo chai naija dias God ooo
Posted on: Mon, 04 Aug 2014 07:00:13 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015