E don reach tyme wey we as original ninja pipu sopoz stp dey use - TopicsExpress



          

E don reach tyme wey we as original ninja pipu sopoz stp dey use oyinbo abbreviatns e,g LOL, LMAO etc wn we fit use own xceptional street lingual.......huh???? E.g LWKMD(laff wan kill me die), LWCMT(laff wan comot my teeth), FYM(for your mind), FMJ(free me jor), YDLT(you dey lon tin), UDC(u dey crase), NUSwna u sabi), IDC(i dey come), WBDM(who born d maga), BBP(bad belle pipu), OYO(on your own), GHT(go hug transformer), TFYE(thunder fire your enemy).. Add ur own n kip it rooolllliiinnnnn!!!!!!
Posted on: Sun, 23 Jun 2013 18:36:05 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015