Ebola Remix Ft P Square Danger.. Danger remix ft EBOLA_ Oh! - TopicsExpress



          

Ebola Remix Ft P Square Danger.. Danger remix ft EBOLA_ Oh! Oh!! Oh!!! C me c Ebola Eh! Ebola dey, Ebola dey. *2 As i dey enta (enta)! I c som people jst dy contact (contact) cos na one virus wey dem dey call ebola (ebola)! Evrybody jst dey fearam (fearam) Omon Ebola dey! Dem say salt na em go cure ram eh! We jst dey baf wit salt evryday for naija we no dey shake again! Omon Ebola dey! I dey c danger! Ebola dey! U go c danger! Ebola dey! We dey c danger! Ebola dey! ..... If dem dey talk abt Ebola (ebola)! Make dem go check our calender (calender)! Na diffrent countries e dey enta (enta)! From Liberia 2 Nigeria! Omon wahala dey! So make we remember! Remember say; na Baba God b d defender! Defender eh! We no retreat, we no sorounder! Make we tell am bak 2 sender! Omon Ebola dey..... Jux 4 fun buh pls dnt 4get 2 tell am BACK 2 SENDER
Posted on: Fri, 22 Aug 2014 21:19:01 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015