Edy Yong wrote: U used BlackBerry to oppress, now everybody has a - TopicsExpress



          

Edy Yong wrote: U used BlackBerry to oppress, now everybody has a BlackBerry. *You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. *Before u dey use ur plasma screen dey swell, now dem don dey use am watch ball for buka. *B4 u dey use ur ipad dey swag, now ipad na heavy load to carry comot 4house. *B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, now secondary skul student don dey wear am troway. *B4 u d...
Posted on: Thu, 06 Jun 2013 22:47:00 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015