Ehn...... our ppl talk am say na wen piss Don dey finish, name - TopicsExpress



          

Ehn...... our ppl talk am say na wen piss Don dey finish, name then e take dey stain trouser.na so e just be. even as we dey d strike so, nufin do us. abeg make we dey do am twele twele dey go, small small, Keith Moore and all d ekwakwa dem. base on d mata . if at all,"half bread is beta than full chin chin". still on d mata. na so e just b. I use dis opportunity salute our able cordi and all cadaver dealers. Abeg make we no 4get to grease our kits make dem 4 no rust. u can add dem to ur kitchen utensils, even as I dey employ my ownfor proper butchering of d evry evry . nufin douna. God bless... Peace OUT.........
Posted on: Mon, 19 Aug 2013 21:50:30 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015