FIFA U20 WC - Na today be today. Mali and Egypt don waka, and - TopicsExpress



          

FIFA U20 WC - Na today be today. Mali and Egypt don waka, and Ghana dey beg and dey pray make England no score against Egypt dis night. Egypt sef don waka. England na draw specialists. For Colombia 2011, dem no score and no team score against dem for group stage, until 9ja come take only 1 goal scatter dem for last 16. So, na di result between England and Egypt dis night go decide di fate of Gold Coast weder dem go join 9ja to play among di last 16. Who wan know sef? Who no know go know.
Posted on: Sat, 29 Jun 2013 09:02:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015