For your mind now Jesus don dey post!!! Be that o =)) , cos u dey - TopicsExpress



          

For your mind now Jesus don dey post!!! Be that o =)) , cos u dey church, instead Of u to concentrate on the pastors sermon, na my post!!! U Dey read :| . Abi shey ur pastor tell you say JESuS go Post u ni? ;;) Your own case aside 8-| Ehn ehn you, you they house they watch Africa Magic Yoruba*pic* , you switch am to Soundcity,*music* e no tey, you switch am again to channel O,*music* now you cum Change am to MTV base, dah one no do you, u cum dey watch TElemundo dey call dat girl dey ask am where she dey, Dah one sef wey lie to Ha parent say She Dey go her friends church for special service go come meet you for house they receive service from your ROOM :O , when your mates are in church. Choi! No be only God dey watch u, me sef dey wash u, I pirry u.:]x You beta go and get dressed and go to cele*run* , Im sure dose ones go soon start deir service iwo alainikan shey yii afi ko jeun ko sun
Posted on: Sun, 11 Jan 2015 10:40:15 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015