Frewds.... Una no all dz olden days clock wey if e won ring d - TopicsExpress



          

Frewds.... Una no all dz olden days clock wey if e won ring d sound pass d noise of a mill grinder...d noise fit wake up a whole estate sum dey even vomit bird n swallow am bk on d course f ringing..e no dey use ba3 na sumtyn lyk key u fit strt am... sum r grease wt car oil, d clock dey hv doors n windows n sum oda apartemnt..una fit no de clock..dey say if u bring am dey go gve u a milllion naria....o boy na so i go went 4 ville in search f d clock, we no hv am again na one woman wt no teeth i come find d clock....o boy no b only say d noise f clock dey too much..bt d weight pass 50litres f water. I no no d clock na wia rat dey louge...wetin i go do.d worse na rat wey dey 4 honi moon i come disturb open d back even d wood go testify d fact say e no b wood again afta d rats visited him....it chng em distination n career to saw dust..na hustle i dey i hv to chase rat n oda dirt to mk sumtin gud frm d ministry....not only did i look 4 d clock i even check 4 t.v wey u fit use plyer to chng to any station....does ones wt 2 big gates infrnt f d screen afta watching u fit close d dept...frewds dt ones dt stnd on two tiny legs....dat might seems to fall if u touch am....i cary am...go to wia i fit sell am....no ask me weda dey pay me d moni or nt but wetin i dey talk say mehn must hustle to sustain...life even if na to enter d deepest ocean we must to see dt we fill dz ow unsatisfied god blessed belly...na so we do am a few years ago...
Posted on: Mon, 16 Sep 2013 13:12:44 +0000

Trending Topics



see alot of status about ppl hating and stop hating and
ME ENVIARON ESTE CHISTE! El patrón esta enamorando a la

Recently Viewed Topics




© 2015