Funny but True...... Jet li, Jackie Chan, James Bond 007, - TopicsExpress



          

Funny but True...... Jet li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dam, Spiderman, Superman, Batman, Arnold, The avengers,captai n America .. Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem lego for 1 corner like sey the thing pass film, Especially dat JACK BAUER guy n dat yé-yé Jet li & Jackie Chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot.Ti won ba ti bi iya nla iya yin da ke tu se fimu were kan jade, epe ni ma se fun yin ! If them born HOLLYWOOD well,marvel pictures, make them release any yé-yé film again! Na epe from ijebu I go package for them! Share this to all ur friends till it gets to them!!!!!!!! Lolz ---
Posted on: Wed, 21 May 2014 13:12:31 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015