G.C.E MARK THIS PAPER AND COMMENT ON IT. In GCE examination, Akpos - TopicsExpress



          

G.C.E MARK THIS PAPER AND COMMENT ON IT. In GCE examination, Akpos was asked to complete the following: 1) GCE : He who fights and run away? AKPOS : E don surrender be dat, na fear catch am 2) GCE : A rolling stone? AKPOS: No fit just dey roll, na person push am.. 3) GCE : He who lives in a glass house? AKPOS : Na rich politician ego be... 4) GCE : A stitch in time? AKPOS : Dey prevent further tear tear... 5) GCE : Birds of the same feathers AKPOS : Na de same mama born dem... 6) GCE : One gud turn? AKPOS : Na correct power steering fit do am... 7) GCE : A bird in hand? AKPOS : Wetin e wan be again? If no be barbeque.... Dem plenty for chicken republic 8 ) GCE : Half a loaf is better than? AKPOS : beans and gari, soaking without sugar... 9) GCE : A journey of a thousand miles? AKPOS : Na de person wahala be dat,na why eno enter car or aeroplane jeje... 10) GCE : He who laugh last? AKPOS: Get brain problem, make dem examine am bcs na beginning of madness be dat... 11) GCE : A patient dog? AKPOS : Na hunger go kill am... 12) GCE : All work and no play? AKPOS : Na bank job be dat bros... 13) GCE : Once beaten? AKPORS : Na revenge go follow be dat... 14) GCE : A fool at forty? AKPOS : I never see for Naija, our own dey start at 50...=)). Have a 9ice day ahead.
Posted on: Tue, 03 Sep 2013 13:56:11 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015