GBÁGBÈ ÒSÌ........and give thanks to God...... I hear say u - TopicsExpress



          

GBÁGBÈ ÒSÌ........and give thanks to God...... I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see d 10th month of 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? Abi U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? U no hw many way die for 2012 and even Jan till nw? Ansa me naaa *...* E no easy,e no easy..you dey do BIS every month...abi u dey among people wey die for plane crash on thursday(03/10/2013)?....God give u good health. You dey load credit for phone.....abi you don see where blind man dey load credit? Naija no good, Naija no good: u dey use bb, techno, nokia200, ipad and laptop, If at all u neva get money to buy car🚘. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey 2go or watsapps? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps 4 coffin? You better Start thanking God now... if u read dis message and U no type thank u God that means you no dey appreciate God.. Oya share am to all ur contact. 10ks 2God oo!. Me don share am now ooo baba I dey LOYAL ooo....SO HELP ME GOD!!!
Posted on: Mon, 07 Oct 2013 09:02:00 +0000

Trending Topics



px;">
WHAT THE CAMERAS WILL NOT TELL YOU ABOUT THE IMO APC PRESIDENTIAL

Recently Viewed Topics




© 2015